← Back to list

CECE GAME: COM SEE AS E DEY BE.

Mak I tel u say CEBG dey for Appstore. Mak you download am fast fast. Sha mak you rush am now.

MRBITE · 2022-05-25 21:09 · 99 claps · 1.9 min read
#games #nft #gemefi #play #play2earn
Open on Medium ↗
Wiki topics: CRY · Crypto & Web3

CECE GAME: COM SEE AS E DEY BE.

Mak I tel u say CEBG dey for Appstore. Mak you download am fast fast. Sha mak you rush am now.

Dey Beta test dey sha. Dem don hold am smal. We go informat you wen e don enter. First first how dey app dey go?

E no hard to play.

💥💥 You fit enta contri wey u want.

Dey app fit tey smal bfor e dey show u, abeg mak you wait. If you look am well you go see say dem don too try, cuz the colour and UI dey make sense over.

💥💥Na dis pictur wey Dey up you go com see.

Dey Beta test dey com. E mean say you no fit play Rank mode come get points now. Na the Quick play sur do now, we go yarn Una as e dey go.

Oya how you wan fight am.

Mak you carri person wet enter Ur eye well we’ll play. Dem plenty.

💥💥Oya we don enter.

As u dey see am.

  1. Na dey thing go carri u go your waka. Na to kip hand side, press am go where you wan go.
  2. Oya na tim mak u dey shot. Na to dey press am dey go.
  3. Na dey place go show you weda you go soon die. Na there go show you how e dey happen.
  4. Dat one na to dog bullet. Wen u pres am e go help mak dem no kill u.
  5. Na u be day. Na for you to dey waka dey kill person.

Na who be CEBG: BATTLEGROUNDS

Na we be dey first Anime ye Battlefield game.

Mak u com join us.

Twitter || AfricanCommunity.


메타데이터
post_id
7410e22de2b1
slug
cece-game-com-see-as-e-dey-be-7410e22de2b1
url
https://medium.com/@btadamz/cece-game-com-see-as-e-dey-be-7410e22de2b1
canonical_url
https://medium.com/@btadamz/cece-game-com-see-as-e-dey-be-7410e22de2b1
author_url
https://medium.com/@btadamz
status
ok
fetched_at
2026-07-27 02:10:25